Lyrics

Victony - Soweto Remix

〈verse 1〉
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make i salute your commodore oh

〈chorus〉
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go
〈verse 2〉
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh

Whine your waist tomiwa
Igbodare chidera
Aboki babe mutumina
If she get yansh, i go carry am
Let me check your arеa, wetin dey your cylinder?
20kg еach one, when i fill the gas i go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill jesus christ, common soldiers
Your aba, onitsha and iweka, i wan go there
'cause whenever i look in your eyes, nothing i see inside than your yansh
My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it
My girlie no dey dey sit, dey seat for wetin
Your type no plenty

〈chorus〉
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go

More Victony

Victony - Victony | Lyrics
Victony – tiny apartment ft. saint jhn mp3 download Download mp3 Lyrics Intro I was in my tiny apartment It was a normal saturday night I ordered

Victony - Stubborn | Lyrics
{intro} Kitzo Ye ye ye oh Another world Ye ye ye ye e eh Yeah {verse 1: victony} Solo Solo, solo, solo You know i’ve been riding

Victony - Everything | Lyrics
Every, every Everything for you Yeah Every, every Everything dey for you Abeggi make you do me Do me, do me, do me Make e your own pass Paul and Peter oh

Victony - OHEMA | Lyrics
Anything you say baby oh final your excellency oh (your excellency oh) Your bum bum na felele Anything you say baby oh final your excellency oh (your excellency oh) Your bum

Victony - Soweto | Lyrics
{intro} Mad! {verse 1: victony} Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I

Victony - Jaga Jaga | Lyrics
{Intro} Ooh, ah Ooh (Another world) Oh-oh Oh-oh Oh-oh Oh-oh Oh-oh (Kitzo) Ayy {Refrain} My life is a different

Victony - My Darling | Lyrics
{Intro} Juls baby (Ah) {Chorus} My darling, my darling, oh My darling, my darling, oh My darling, my darling, oh My darling, oh My

Victony - Angelus | Lyrics
Shebi you go tey tey? Abi make I wait for you? Shebi you go dey dey? Shebi you go dey for me oh? Shebi you go tey tey? Abi make I wait for you? Shebi you go dey dey?

Victony - Soweto Remix | Lyrics
{verse 1} Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I say call all your brokoto no go dey slogodo oh

Victony - Maria | Lyrics
Silence in the room But you loudly taking off that sundress ooo Pon dré I vi la potió Maria do do Ebelebe see I'm in trouble oo She tell me say she geti goddy

Victony