Lyrics

Ayzay - Omahema

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/ayzay-omahema-363864
Yee eee
Ooh naa na
Ayzay, on the microphone
Ooh naa na
I’m killing this song one time
One time, eeh, yeee

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under thе rain, girl, i go be your umbrella eeh
Ella ellla, еlla ella ella, ella ella
Pretty cinderella, ooo ooo

Because i love, love, love, love you
My papa, carry me go sancooo
Them think say, i don psycho
Because i love, love, love, love you
My mama, flog my yansh
Say, i be omo olodo ooo ay aaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana

Soromu, kanyi laba, laba
Odo yewu, ooh na
Soromu, kanyi kuba, kuba
Oyo yo mu, eeh
Say, nwa mara nma dancey ooo
Nwa mara nma, shakey ooo
Stay with me, iyawomi
Baby, baby, baby, baby yoo, yoo eeh

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under the rain, girl, i go be your umbrella eeh
Ella ellla, ella ella ella, ella ella
Pretty cinderella, ooo ooo
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Ayzay

Ayzay - Love Me | Lyrics
Na na na na na na na na Na na na na na na na na Na na na na na na na na, uuu uuu uuu uuu Na na na na na na na na Na na na na na na na na Na na na na na na na na, uuu uuu uuu

Ayzay - Vibes | Lyrics
Ayzay (yeah yeah yeah) baby (o lo lo lo lo lo ooo) Shu shu shu (yay yeah yeah yeah) Hmmm hmmm hmmm hmmm (uuu uuu) Beatlord Ayzay baby (eee ka) Ice (sheesh)

Ayzay - Kpo Kpo | Lyrics
Odoyewu (odo) (Ayzay baby), wun ye mo (baby), I give you time, you can not be alone (skrrshh krr) (ro ro) Odoyewu (odo), wun ye mo (baby) (beatlord), you see my money, girl you carry go (yay)

Ayzay - Nene | Lyrics
Yeah, yoo ooo No whine you No whine you (baby no whine you whoa uuu whoa ooo) (yee eee yeah, ayhhi) Ayzay (shuuu) baby Your love is all i wanna see (your love is all i wanna

Ayzay - Bad Habit | Lyrics
Ayzay bae bae baby ooo (ayzay bae bae baby ooo), ayhhi Oh ooo ooo ooo Hmmm hmmm hmmm hmmm Beatlord Ayzay baby See I got to be loving like this (you know i got

Ayzay - Memories | Lyrics
Eee yay eee yay (eee yay, olo no eee sarmi eee dor my da) (werh werh werh werh) Loving loving loving loving, yeah yeah (ay laykay eee sambi for ni da) (nerh nerh nerh nerh uuu uuu uuu uuu)

Ayzay - Kele | Lyrics
Eee chi tati ti ti ta Girl your body hotty gbo no no (na na na) (a gbo no no) You dey gimme them gbo gbo no no (woa woa woa) (gbo no no) Eee yay yay, hotty hotty gbo no no (eee yay

Ayzay - Call I Obey | Lyrics
Hmmm hmmm Ay Beatlord Uuu lala uuu lala Ayzay (uuu lala uuu lala) baby Yee But baby why (why), you doing me this way (baby why you doing me this way) Eee yee

Ayzay - Diana | Lyrics
Yeah, yeah yeah Yeah Ayzay (uuu wah aah aah) baby (hmmm hmmm) Hmmm, hmmm (listen), hmmm hmmm Your matter dey scatter the city (it dey scatter the city), eeh, uh huh My

Ayzay - Miss You | Lyrics
It’s 3am in the morning, waiting to see just where you’ve been Soon as you walked in, I could smell another woman, on your arms, on your lips Before you get under my skin, amma give you a

Photo Ayzay

 Edit 
Ayzay

Ayzay - Biography

Born and raised in the streets of Lagos, Nigeria. Chibueze Nkemdirim Nwagboso (aka Ayzay) is a singer, songwriter and record producer who has a passion of showing afro music to the world. He started Kayc Records (his own record label) in July of 2018 with Uchechukwu Ikenna Nwagboso (his brother). Together, they plan on building a music empire. Ayzay released his first debut album under Kayc Records titled “Lover’s Language” on Saturday October 24th 2020.
 Edit