Lyrics

Seyi Vibez - Instagram

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/seyi-vibez-instagram-1808570
〈Intro: Muyeez〉
Shawty you make me emotional
Bursting my Medulla
I been chatting on Instagram
I.G tell me say you nor know that

〈Verse 1: Muyeez〉
I follow you, but you no follow back
Shawty say you are turnover
If you spin on me, I go turnover
Tell me say her name na Omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me i tell her, shawty shey you know the vibe
I go tell you things wey you no never ah
Only Jah blessings dey on this kid

〈Chorus: Seyi Vibez & Muyeez〉
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me i dey like dis, i dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe, omo iya mi shole gbemidebe

〈Verse 2: Seyi Vibez}
(Oluwaloseyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.G na you say we go see later
I called you but you no call me back mama
I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the air, lets party na
Bottles for the girls, wey sabi na
The loser pay
If you no get, them no go stay
When you go out, ko ranti ile
See my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)
〈Chorus: Seyi Vibez & Muyeez〉

Only Jah blessings dey on this kid
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me i dey like dis, i dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe, omo iya mi shole gbemidebe
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Seyi Vibez

Seyi Vibez - Catalyst | Lyrics
{verse 1} Vibe boy Di'e loku, won ba ti shee mi n'kan Ni'waju mi, won a tun fe'yin lo Sugbon leyin mi, won a tun binu gan I thank god ayy, pe mio

Seyi Vibez - God Sent | Lyrics
{intro} Oh lord Oluwa loseyi, oh oh Vibez Zee on the beatin' Ooh-yayy, yayy-yayy {verse 1} Pikin wey no get helper suppose to get

Seyi Vibez - Bad Type | Lyrics
{Intro} Ah ahn, ah ahn Ah ahn, ah ahn, ah ahn Niphkeys Ah ahn, ah ahn, ah ahn, ah ahn {Verse 1} I'm a bad type, aye o le mo mi Omo

Seyi Vibez - 90’s | Lyrics
{Intro} Oluwa loseyi o Vibez {Verse 1} I no fit stop, until I chop I must to make am, mummy must to chop I no go fall cause I get God

Seyi Vibez - C Major | Lyrics
Hmm, hmm-mm (M-M-Murderer) Hmm-hmm, mm (C Major) Yeah, yeah-yeah Ahn, ahn, ah-ahn Ahn-ahn, ahn-ahn (This generation rule the nation) (Bhad) When I see no

Seyi Vibez - Billion Dollar | Lyrics
This generation rule the nation) (Atiko, pe ma'la, mo de gbodo la) (As I dey work, fun mi l'owo bi billion dolla) Oh-oh, oh (Atiko, pe ma'la, mo de gbodo la) Oh,

Seyi Vibez - Ogochukwu | Lyrics
Mur mur murdrer Oluwaloseyi I love you If you see me you see star Omoyi mapami chiamaka undertaker Mafiku to ya wo pami Fashionista lomo ma tepo si alami Malami,

Seyi Vibez - IQ | Lyrics
{Intro} Ogo, ogo, ogo Ogo ‘Loseyi Ogo, ogo ‘Loseyi, oshey Number one, number one {Chorus} B’omi shey wo’nu agbon K’oma ye enikan kan

Seyi Vibez - Go Low | Lyrics
{Intro} Woah Murr murdrer Hahhh yea Oluwaloseyi Hahhhh yea Hahhh yea {Verse} I gas to pile up bi owo Anyhow no lele Sheybi

Seyi Vibez - Psalm 23 | Lyrics
{Intro} Di ti, ge te, ge di, ga na Ta ta, din ta, ta ta ta, din ta Ki ti ti ti, te ge ne, ta ta, din ta Ki ti ta, din ta Te re, ge te, tu Na (Yo Dibs)

Photo Seyi Vibez

 Edit 
Seyi Vibez

Seyi Vibez - Biography

 Edit