Lyrics

Ayzay - Omahema

Yee eee
Ooh naa na
Ayzay, on the microphone
Ooh naa na
I’m killing this song one time
One time, eeh, yeee

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under thе rain, girl, i go be your umbrella eeh
Ella ellla, еlla ella ella, ella ella
Pretty cinderella, ooo ooo

Because i love, love, love, love you
My papa, carry me go sancooo
Them think say, i don psycho
Because i love, love, love, love you
My mama, flog my yansh
Say, i be omo olodo ooo ay aaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana

Soromu, kanyi laba, laba
Odo yewu, ooh na
Soromu, kanyi kuba, kuba
Oyo yo mu, eeh
Say, nwa mara nma dancey ooo
Nwa mara nma, shakey ooo
Stay with me, iyawomi
Baby, baby, baby, baby yoo, yoo eeh

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate
Na you, i go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate
Na you, i go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under the rain, girl, i go be your umbrella eeh
Ella ellla, ella ella ella, ella ella
Pretty cinderella, ooo ooo

More Ayzay

Ayzay - Don't Go | Lyrics
Sing for you, eeeh Call me Ayzay Baby I go sing for you Eeeh, love song from Soweto Yolo, yolo Baby, no do me strong thing Your love, your love Your love, is

Ayzay - Features | Lyrics
Oh naa na, Ayzay, ooh na, eeh Baby, I’m feeling your twerking vibration Your smiling is causing comotion Shake this your reggae and calypso You’re making me singing Chinese

Ayzay - Intro | Lyrics
Woah, watch out bro, you almost bumped into me Oh, my bad dude Nah, It’s all good bro, it’s all good Wait, wait, wait, I think I remember you, you’re Ayzay, right Uhh, Ashley’s

Ayzay - I No Go Stop | Lyrics
Oouhh oouhh Ayzay baby Afam bu ayzay baby Eeee yeeh yeeh Princess adaugo Adaeze eeh Aah I will stay awake when you do the sleeping (when you do the

Ayzay - Let Me Remind You | Lyrics
Ooh ooh Ayzay Awuuuaww Endeeetone D’beatlord Ouuu yeee eeeh eeeh eeeh Oh naaaa Eeeeeh Heeh Let me remind you No amount of expression can define you

Ayzay - Overload | Lyrics
Endeetone D’beatlord (beatlord) Eee yeeh Ayzay Call me botanical world best Oya Madness overload, eeh Oh baby go down low If you feeling me, let me

Ayzay - Killing It | Lyrics
Bombastic It’s ayzay baby Oh ooo, na, ayzay Listen closely, you can hear my heartbeat Going down, down, down to memory It’s going down, shey you feel me If

Ayzay - I Dey For You | Lyrics
Ouuu ouuu Yeah yeah Yeah eee Bombastic Hollaaaa Oh no no no no Ayzay baby, cheeiiii I dey ooo oh, i dey I dey for you, kamkpe ooo Oh ma bae

Ayzay - Mona Lisa | Lyrics
Bombastic Ayzay Manipulate our culture to show you that i love you girl You know that black lives matter, my baby girl you matter pass Wetin be the things weh dey

Ayzay - So Mi So | Lyrics
Yeah Yeah, yeah, yeah, yeah Kill em with the vibes oh ooo Endeetone D’beatlord (beatlord) Ayzay baby (Ayzay baby ooo) Oh lo ooo Oh lo, oh lo, ooo

Ayzay

Ayzay - Biography

Born and raised in the streets of Lagos, Nigeria. Chibueze Nkemdirim Nwagboso (aka Ayzay) is a singer, songwriter and record producer who has a passion of showing afro music to the world. He started Kayc Records (his own record label) in July of 2018 with Uchechukwu Ikenna Nwagboso (his brother). Together, they plan on building a music empire. Ayzay released his first debut album under Kayc Records titled “Lover’s Language” on Saturday October 24th 2020.