Lyrics

Holiyo - It Is Well Forever

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/holiyo-it-is-well-forever-1820052
It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

People wey no fear God o
Them think say life go bad o
My life just dey better o
Forever

Baba God say na so o
I don dey see better o
Na so God want for me o
Forever

Them don go swear for me o
Na so their power fail o
I don dey hamma for here o
Forever

Them don throw jazz for me o
Them say I do juju o
But na Jesus stand for me o
Forеver

I say, It is e well with mе o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Uncle, Aunty
Make you no worry
Wetin dey shelle
Baba dey see am
When e go happen
Your eyes go clear
And you go fear God

Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

Wahala dey for them o
Them no go see our back o
Them no go fit oppress o
Forever

E don dey reach your time o
Better must come to you o
Baba don sign for you o
Forever

Them think say me I go die o
Na so them wait and die o
Baba God save my life o
Forever
Them tie dumb baby for bush o
Them think say na me them tie o
Na so their cup come full o
Forever

I say, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever

Mama, Papa
God dey see you
Brother, Sister
God He too much
Enemies go scatter
Your God too strong
People go see am
Say God do better
For me and you
Them call our name
Baba God show
Na so them fall
Our God don do am

Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Holiyo

Holiyo - Let Me Go | Lyrics
I want to be free I want to begin I want to be me I want to be happy I want to be like you I want to be someone I want to believe That I'm ready

Holiyo - Love Loving You | Lyrics
Love, love, love Loving you Love, love, love Loving you Sweetie, oh Looking up to heaven All I see is me, oh Loving you My love, oh You

Holiyo - Won't You Take Care of Me | Lyrics
I see you don't care You don't care I see you don't care Won't you take care of me? Won't you take care of me? Won't you take care of me?

Holiyo - Because I Was Broke | Lyrics
No, no, no, no, no! Can't hide it anymore She's happy, but i'm hurt I want to be her joy She said i'm so annoy'ng Baby, i'm so sorry! Baby,

Holiyo - The Nigerian Youths | Lyrics
We are the Nation's Youths Of the Country called Nigeria We strive for peace and Love In our unique Multilingual nation; Situated in West Africa Our basis is built on

Holiyo - It Is Well Forever | Lyrics
It is e well with me o; It shall be well with you o And it must be well with us o Forever People wey no fear God o Them think say life go bad o My life just dey

Holiyo - So Good I'm Leaving | Lyrics
Everyone thinks that I'm nothing Everyone thinks that I'm a burden Everyone thinks I'm unlucky None believes in my struggles No one thinks I'm unhappy None

Holiyo - Baba Lionel Messi | Lyrics
Lionel Messi oh Lionel Messi eh I wan be like you oh; You be baba football eh! Lionel Messi oh Lionel Messi eh I wan be like you oh; You be baba football

Photo Holiyo

 Edit 
Holiyo

Holiyo - Biography

 Edit