Lyrics

Magixx - 4 Days

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/magixx-4-days-1760924
I just dey look your face
And i no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And i no fit to concentrate no
And if you play me sef i no mind o
As long as we dey

Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informatе
I been loving you for days
Fala fala
I be moving to your salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abеna please comply
I want to ease your mind
Omo ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about olivia
It's deeper than mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me i'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As i dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make i give you informate
I been loving you for days
If i buy you aparté
Would you help me ascertain
Make i give you informate
I been loving you for days
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Magixx

Magixx - 4 Days | Lyrics
I just dey look your face And i no fit to understand How you makey my heart e race Body dey sweet me Jedi jedi for waist And i no fit to concentrate no And if you play

Magixx - Okay | Lyrics
You know mankind so wicked Na why me tread carefully everyday See as I dey mind my business See say I dey mind my business Only your mama wants you bigger And when me dey for

Magixx - Maria | Lyrics
{intro} Jonn p {verse 1} My girl, say me i never see your kind E be for your love girl i be waiting Yeah, i be waiting And i no lie, you sweet

Magixx - Loyal | Lyrics
E get a girly way me meet up fih me party Wicked precision when she moving up the body In clear vision sey me Walk up to the Barnie Tell a girl I’m feeling you Girl she a

Magixx - Colors | Lyrics
She got the prettiest face and the prettiest smile Many men Dey watch when she Dey walk pass She fit get curry but she no get time She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she

Magixx - Weekenjoyment | Lyrics
{Verse 1} Person wey don die, no fit shake body, ah Me, I get one life and gat to jolly, oh no Man wey get house wife still dey catch konji Aunty silifatu, mi o le ku

Magixx - All Over | Lyrics
{Intro} Oh nah nah nah eh (Bang) Magixx eh (Banga) {Verse 1} I go wait, if na ten years e go take And only you fit light my fire Kele

Magixx - Chocolate | Lyrics
Initiating rage, Process Ah Say say say say say say… Iyyééé iyyééé iyyééé ééé Ahh turn up oo Ahh Turn up oo This sexy lady, from the dance floor Ha, turn up

Photo Magixx

 Edit 
Magixx

Magixx - Biography

 Edit