Lyrics

Otobs Boy - DIRTY FLOWS

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/otobs-boy-dirty-flows-1802183
This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti moti baddest say na me be vibe
Oti moti baddest i dey blow up their mind

When i give them the flows wey dey high them like colos
When i give them the flows wey dey burst e their bolos

When i give them thе flows wey dey burst e thеir bolos

Party dey for town so i pull up with guys
When we enter for the place no body dey move their body
Oti moti baddest me no like any dulling
So i pick up my spark and i light e my ganja
Take a one puff then pass it to my guy
I no draw pass two cause na me wey go drive
Wetin i want and wetin i want get na
Vibes on vibes and only good vibes
Vibes on vibes and only real vibes
Vibes on vibes and only good vibes
Vibes on vibes and only real vibes
So i pick up the mic then i start to give them flows

Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti moti baddest say na me be vibe
Oti moti baddest i dey blow up their mind
When i give them the flows wey dey high them like colos
When i give them the flows wey dey burst e their bolos
When i give them the flows wey dey high them like colos
When i give them the flows wey dey burst e their bolos

You no be bolo
Shakiti your bobo
No look okpolo
Make you dance awilo
Make you dance alingo
Make you dance azonto
Make you dance limpopo
Agbangbele come follow me to my crib
My onongo really want to tonongo
Me i wan tonono me i want polongo

Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti moti baddest say na me be vibe
Oti moti baddest i dey blow up their mind
When i give them the flows wey dey high them like colos
When i give them the flows wey dey burst e their bolos
When i give them the flows wey dey high them like colos
When i give them the flows wey dey burst e their bolos
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Otobs Boy

Otobs Boy - DIRTY FLOWS | Lyrics
This one no be whining This one no be bragging This one no be hyping This one no be capping Oti moti baddest say na me be vibe Oti moti baddest i dey blow up their mind

Photo Otobs Boy

 Edit 

Otobs Boy - Biography

 Edit