Lyrics

Seyi Vibez - Trumpet

0
original text at mamqa.com/ulyricsnew/seyi-vibez-trumpet-1418486
(me, i no fit wait ′till jesus come)
(but, i go vibe till thy kingdom come)
(na from my heart i dey sing this song)
(my name is vibez, you can sing along)
(uh-uh, uh)

I go vibe till thy kingdom come
Eje, kilon soh? won ni “mon bo”
Jamming my song for every t-junction (jamming my song for every t-junction)
Tinba de london, mio ni coward, god
I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should i say?

Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, i no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, i dey for crazy place, be on the face

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, i don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, i saw and i conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, jay z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter a
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu chapter a

I′m on duty, energy boosting
Never loosing, i’m still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, julie, shama ju′di
Ki land cruising, rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r′ola
Daramola, ‘dunni, see as you dey do me
On a hundred, i′m mogaji

Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? kilo gbe yi?
K’oma si nkan t’ofe shee, t′oma dun mi
I know you′re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, fendi
Morikaz, morikaz
Mio ni r’ogun asaasi
Don baba, don jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm
I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, i don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, i saw and i conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, jay z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu chapter a
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter a

(sinu chapter a)
(blow me trumpet, paran, ayy)
(pan-pan paran, paran re)
(many many lamba, ayy)
(l′owo sinu chapter a)
 Edit 
Copy

YouTube

 Edit 

More Seyi Vibez

Seyi Vibez - Instagram | Lyrics
{Intro: Muyeez} Shawty you make me emotional Bursting my Medulla I been chatting on Instagram I.G tell me say you nor know that {Verse 1: Muyeez}

Seyi Vibez - Shazam | Lyrics
{Intro} A song by Seyi Vibez Processing, Vibez Incorporation I repeat, Processing (O ah polongo) Ma fimi dara ti o da o (O ah polongo) M-M-Murderer E

Seyi Vibez - Today | Lyrics
{Verse 1} No dey play me koni boo I wan touch your body too Sho mo pe eja lo ni bu I know you fuck with the woo {Pre-Chorus} Sexy charisma

Seyi Vibez - Cana | Lyrics
{Intro} Oluwaloseyi I love you M-M-Murderer Wooh {Verse 1} You can call me an entertainer At the same time, I be preacher I know say

Seyi Vibez - Apala Interlude | Lyrics
E ma se yan to to eledumare Mo fi tolorun siwaju Mo bo awon agbagba Tomode ta gba Orin ni mo n ko Ki n ma Fenu ko Awa le ma deba Orin ta ko Lo gba laker

Seyi Vibez - Different Pattern | Lyrics
Different patterns Omo ope lowo before I cast (before I cast ooo) Who wan Dey gas Omo mommy I get paper (gbemingbe) We no Dey class but momo eleyinju wa Wise one I no want carry

Seyi Vibez - All The Time | Lyrics
(I can hear-hear, hear your voice) (I can′t get to her, mama mi) (Yo Dibs) (I can’t stop ′bout you, ’bout you) (I can’t go on-on, uhh-favor me small) How many years

Seyi Vibez - LOML | Lyrics
(I′ll care fii you) (Everywhere I go, everywhere I go) (Everywhere I'll be, everywhere I′ll be) (You’re the love of my life) (You're everythi-ing to me) (You mean

Seyi Vibez - Flakky | Lyrics
(Uh-uhn) (Yo D′) Flakky, rora ma re’di (rora ma re′di) Ko s’eyan nbe, she’mi (ko s′eyan nbe, she′mi) K’aye ma shee mi G-Wagon, Brabus B (G-Wagon, Brabus B) Ojo

Seyi Vibez - Trumpet | Lyrics
(me, i no fit wait ′till jesus come) (but, i go vibe till thy kingdom come) (na from my heart i dey sing this song) (my name is vibez, you can sing along) (uh-uh, uh) I

Photo Seyi Vibez

 Edit 
Seyi Vibez

Seyi Vibez - Biography

 Edit